Lyrics: Falz ft. Niniola – Squander


Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At VirginsMusicMedia@Gmail.COM ---- Thanks For Your Petronage.


Lyrics: Falz ft. Niniola – Squander
Bad Guy Falz Is back with a new song titled Squander This song features Nigerian female musicians Niniola Now Available to Download on #VirginsMusic.com

DOWNLOAD AUDIO

Lyrics

Falz TheBahdGuy in the building by the way
Nini de
Willis Give Dem!
3 minus 1 plus 3 plus 3
O Calculate 24 divided by 3
Simple arithmetic that is the figure 8
Je ka conversate
Sho ri bi mo shey fresh pelu agbada
Wey the gato sharp kra kra ka
Everything sha pra pra pra
Dj bring it back dapada
Ina kwana,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
(bring the money)
Ina kwana ,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
Niniola
E no matter how i look…
Mo gapa n ga pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa
Because I’m a diamond
Mo gapa n ga pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa e e
Falz’s Verse
Kenyan chick they like me dada
Say I give am real pipe like man dey para
Wake up in the morning say thank you papa
Nakupenda, asante sana
The boy fine account balance
See the motor wey park for garage
We come to to party harder
Wey the club house go catch fire
Chorus
Ina kwana,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
(bring the money)
Ina kwana ,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
Niniola Bridge
Mo gapa n ga pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa
Because I’m a diamond
Mo kapa ga n pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa e e
Verse 2
You see I’m moving with a shoulder pad because am getting more bags but that is not bad
Am sorry should I turn around
Nobody told me that flexing is not allowed
Emi ga apa soke mo de fila to bad
Shey agba ti de ni o je dide ko dance
Nini ti de link up with Falz
Call my aboki bring out the cash
Niniola’s Bridge
Mo gapa n ga pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa
Because I’m a diamond
Mo kapa ga n pa
Because I’m a bae
Mo gapa n ga pa e e
Falz Chorus
Ina kwana,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
Ina kwana ,
Ina gajiya
Everything nmaranma
Ka yin weta cash for squander
Niniola
Ori ri mi, ori ri mi…
Falz x Niniola – “Squander Lyrics


Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: VirginsMusicMedia@gmail.com Or Whatsapp +2347050278444 .

Follow Us On Soicial Media here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *