Lyrics: Timaya – Chulo Bothers Nobody


Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At VirginsMusicMedia@Gmail.COM ---- Thanks For Your Petronage.


Lyrics: Timaya – Chulo Bothers Nobody
Timaya Come True with The project name Gratitude is the studio album by Nigerian dancehall singer and songwriter, Timaya. Which will be released sooner or later.
“Gratitude” album houses no features “” and other talented artists, its compiled with 15-tracks. Also Avalable to Download on #VirginsMusic.com
With production credits from few and other talented record producers.

Download Audio

Chulo Bothers Nobody LYRICS
Abeg increase the headphones abeg
Vibe! Vybe O
Chulo eh,
Chulo, Chulo, Chulo
Legoo
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head o
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go run money Red
Papi chulo (Chinekeme) bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
My first album back then when I start was True Story
For the place when I dey today
Me I give God all the glory
Oh LORD
Shower your grace
Make we no face wetin Hoody and Hush dey face
Alhamdulillah na em Mompha dey pray
2020 no dey look your face
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
You know say woman dem come and go
I dey give them raponpon pon
For the place wey I dey
When I step in the town dem run come the boy
Them can’t stop the boy eh
You know
Eh eh
Rapon pon pon
Legoo
Papi Chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo Chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo Chulo bam bam
You Know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Timaya – “Chulo Bother Nobody

Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: VirginsMusicMedia@gmail.com Or Whatsapp +2347050278444 .

Follow Us On Soicial Media here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *