Lyrics: Peruzzi – Hypertension


Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At VirginsMusicMedia@Gmail.COM ---- Thanks For Your Petronage.


Sensational Nigerian artist “Peruzzi ” come true with this new song he tagged “Hypertension “ This is a jam for all to groove and a wonderful number which is a must for your playlist, i swear you will not regret it if Get the song by click the Download button and Download Audio below

DOWNLOAD AUDIO

Lyrics

Intro
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(Chanting)

Verse 1
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Post-Chorus
(Chanting) (Tell me what you want)
(Chanting) (So baby show me warning)
(Show me warning, show me warning)

Verse 2
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Outro
(Chanting)
(Chanting)

Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: VirginsMusicMedia@gmail.com Or Whatsapp +2347050278444 .

Follow Us On Soicial Media here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *