
Taking to Twitter, Mr Eazi revealed he was robbed of his laptop in Accra, as he called Sarkodie, Shatta Wale, and Stonebwoy to help him recover the stolen property. He wrote;
“Abeg If Anybody see my laptop for Accra make e halla me! I go give am some cool £. Lmao but on a real anybody wey find am I promise I go do u well. If u open my laptop you go see this artwork for the place wey u for enter password. #FindMrEaziLaptop. Be like I go go tiptoe lane go beg the boys for there!! I sure sey dem be go listen me! Me sef I be hustler one time lol.”
Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] or Whatsapp +2347066548300 Or Call +2347050278444 .
2020-12-23