Lyrics: DJ Robitonzz Ft. Dili Dochy – Sekpe
Deng Deng Deng Deng Deng Deng Deng Deng
Dili Dochy ah ah ah (Robbitonzz) mado
(U yeh u yeh sekpe sekpe o ah
Give me one bor make I denge o ah
Give me one tab make I sempe o
make I seh seh seh 2x)
E go be craze I dey craze for here,
If I no dey craze for this place
As the world don dey loose all eem sense,
Shey me go hold my senses
Ask dem why dem ah do what they do,
They’ll give you crazy reasons
Even the people wey suppose stop the craze,
Are making crazy speeches
I go dey shayo shayo shayo
Give me one bottle of alcohol o
I go shayo shayo shayoo
I go dey seh seh seh
I go dey manya manya manya
Tell Wetin I go do, when manya no dey
I go manya manya manya o
I go seh seh seh
Apologies those times I’m sad
Apologies those times I’m bored
Apologies those times I overthink,
Wey dey make my head dey hurt
Apologies when I say, I’m fine
Apologies when I think say I norm
Na me wey no just get the gist
The reason that I’m born
(U yeh u yeh sekpe sekpe o ah
Give me one bor make I denge o ah
Give me one tab make I sempe o
make I seh seh seh 2x)
I go dey shayo shayo shayo
Give me one bottle of alcohol o
I go shayo shayo shayoo
I go dey seh seh seh
I go dey manya manya manya
Tell Wetin I go do, when manya no dey
I go manya manya manya o
I go dey seh seh seh
And if you normal no near me o
Na normality na eem craze o
If you normal just fear me o
Over normality na eem craze me o
(U yeh u yeh sekpe sekpe o ah
Give me one bor make I denge o ah
Give me one tab make I sempe o
make I seh seh seh 2x)