LYRICS:
And lyrics again
You know what the time is mehn!_They call me KizTemple they don’t know we run things, things don’t run we_Yeaaa afam bu zozoYabwan!
Anything i do dem go talk ooAnywhere me go they go talk oooIf you get money dem go talk ooo Dema talkIf you come broke dem go talk ooo Again againIf I carry omo kupa den go talk ooo Dema talkOmo dudu them go talk ooo Again againAnything i do them go talk oo Dema talkSee me no go send Dem ooo Again again
Awon bizzy body make una free me Make una free meBizzy body make una free mee Odo (oh mama ye!) X2Sheey una dey see, my nigga no be small thing oooMany many tinz wey dey stress me oooE be Chukwu wey dey bless me ooBut I’m living my life not to impress you oo
Step Ina dey club say me mash up the placeThe girls Dem are loving, Dem are coming to mi placeMe too cool, me too nice but me dey smoke anything yaga!
If I talk with my mouth na yawaIf I no talk Dem go say I be wawaWetin we do dem, why dem dey paraMogbono felifeli I’m on fire
Tell Dem me no dey ji soro ooAnywhere me to go dem go wan follow ooFor my matter dem go wan kolo ooBack never me cyaan go back no more!
Awon bizzy body make una free me Make una free meBizzy body make una free mee Odo (ohmama ye!) X2
For this my life see I gat no careSo anything you talk chalie I don’t want to hear I just no wan talk cos I gat no care Infact, make I drink my beerYou dey do, I dey do but you dey do like you no dey do….oginidiSo for your mind now you want to do me April fool….megideAye aye aye opemejiMy brother see, inside the game i be the gee polo poloThat’s why I get many many follow follow I just no wan talk cos I get no Kobo Ogbeni, against tommorow…For my head they been drinking PanadolI don’t want to talk cos I dey answer call oooInshort hakunamatata
Anything i do dem go talk ooAnywhere me go they go talk oooIf you get money dem go talk ooo Dema talkIf you come broke dem go talk ooo Again againIf I carry omo kupa den go talk ooo Dema talkOmo dudu them go talk ooo Again againAnything i do them go talk oo Dema talkSee me no go send Dem ooo Again again
Awon bizzy body make una free me Make una free meBizzy body make una free mee Odo (ohmama ye!) X2
Uchoko uchoko mu na king Kobo,Wetin we do themOnonono ononono Shout out to Mr dino Akwasa onye igba