Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Lyrics: Ajebo Hustlers ft. Davido – Barawo (Remix)Nigerian superstar “Ajebo Hustlers” Come true with the Remix of his song title “Ajebo Hustlers” which he future DMW Boss “Davido” ..One captivating line of the song ‘Politicians dey loot us! Olopa (Police) dey shoot us! This country na wa’ which his has lead to the mass protest against SARS (Special Anti-Robbery Squad) at the moment. The song was Available to Download on #VirginsMusic.comDOWNLOAD – AUDIO“LYRICS”IntroYo lo lo lo loBadBaddest!Oh no no no no no noOh no no no no no no YeaOh no no no no no noShekpeDavido’s VerseI don tire to complainAll of the matter and palavaWey don jaburataFrom Maraba, Alaba down to CostainOmo the people don tayaTheir strength e quench PatapaWon know the day nowWey the situation go change oWon know the day nowWey people go stop to hate oWon know the day now ah!Wey people go start to use their brain oWon know the day nowWey dey go stop use us play oAjebo Hustlers (Davido)Dem been para o (Gege)Angry mob dem killy barawoBack in Aba (Back in Aba)Burn e the body, dem do am like nama oDem konk him ogor oWipe am 2 by 2 him japa oFall for gutter oOlopa don showEverybody don kawa oCall him mamaOlopa don showEverybody don japa oThis country na wa (Yo lo lo lo lo)This country na wa (Ye le le le le le le)This country na wa (Yo lo lo lo lo)This country na wa (Ye le le le le le le)Baddest!Chai Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorKpos!The masses they paraCos Raba no deyEvery secondNa hour of RosyPoliticians dey loot usOlopa dey shoot usAboby try put callSay yawa mogbeAai e dey weigh me sometimeSay brother turn against his brother for lifeSay mother turn against her daughterBut whyI say i no hear youYou tell me Kpor whyEight years agoMy man Chine dem kpef amHe say who say them knowSay aboy dem lef amThem no gree shef amFuel dey scarceFuel dey scarceDem set my boysOn fire andNobody gree quench amAjebo Hustlers (Davido)Dem been para o (Gege)Angry mob dem killy barawoBack in Aba (Back in Aba)Burn e the body, dem do am like nama oDem konk him ogor oWipe am 2 by 2 him japa oFall for gutter oOlopa don showEverybody don kawa oCall him mamaOlopa don showEverybody don japa oThis country na wa (Yo lo lo lo lo)This country na wa (Ye le le le le le le)This country na wa (Yo lo lo lo lo)This country na wa (Ye le le le le le le)Baddest!Chai Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorKpanisi Governor! Pkaniti niti dormornorDon’t knowMake wayBad boys coming throughAjebo hustlersKpos lifestyleBaddest!Its STGAjebo Hustlers ft Davido – “Barawo (Remix) Lyrics“ Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-10-12 Previous Post: Music: Xnerich Ft. Bella Shmurda & Flykid – Day OneNext Post: Music: Mohbad ft. Naira Marley – Ponmo Leave a ReplyCancel reply