Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Lyrics: Falz – One TrouserFalz – One Trouser” comes true with another new song titled “ Falz – One Trouser” which is available for download on #VirginsMusicDOWNLOAD – AUDIOLYRICSIntroNi bo,(Surulere, surulere)My Dear,(Bode Thomas, one-way)Ti o ba ni change ma wole oExcuse me, excuse me bro(For this Lagos wey we dey na hin…)Its BizzouchJimi dey vex he come dey shout(O ti ya were)For Marwa roundabout(Kilo wi)Mr Jimi dey follow Okada shout(You dey mad oh)For Marwa roundabout, hey!Jimi wa motor, biggy biggy motorJimi olowo, he just win the lottoSo, He put a brand new Range on the titiBut on that same daySomething happen for LagosFor Surulere Bode ThomasBiggi gbege e don burst(Kilowe)Wey nobody go fit stop(Ehn)Something happen for LagosFor Surulere Bode Thomas(Mi gbo)Biggi gbege e don burst(Kilowe)Wey nobody go fit stop(ehn)One man reverse he commot him shirtThe fit e Tough who go come to settleDem just dey para dem dey curse their selfYour mouth dey smell and sense you no getNobody near leave us to flexShey you want to test, you go learn your lessonHold my shirt you want dey flex?Who born you sef ?Tell me who is mad nowToday today we go do the smackdownShebi we go kuku enter one trouserShey you say you no go stand downOmo you go tell me who dey mad nowToday today we go do the smackdownShebi we go kuku enter one trouserShey you say you no go stand downHold me oh, hold me ohHold me oh, hold me ohI fit to Shey were gan for here(You never see anything)E for better make dem hold us ohE for better make dem hold usSomebody stop usMaybe call police and try to report usSome people stop but dem just want focusI no know say person fit kolo like this oh(Baba yi ni were gan)Na this person wey drive this Jeep oh(Hey o ga o!)Na when this Danfo dey commot my street oh(Kuron’be)Wey he just take speed enter that Jeep ohYepa! He don buy marketInstead to relax make he try quiet(O ja o)He want still dey show that he have madness(Ha!)He don’t know madness e pass madness(O ma shey o)Something happen for LagosFor Surulere Bode ThomasBiggi gbege e don burst(kilowe)Wey nobody go fit stop(ehn)Something happen for Lagos(You say)For Surulere Bode Thomas(mi o gbo)Biggi gbege e don burstWey nobody go fit stop(Ah!)One man reverse he commot him shirtThe fit e tough who go come to settleDem just dey para dem dey curse their selfYour mouth dey smell and sense you no getNobody near, leave us to flexShey you want to test, you go learn your lessonHold my shirt you want dey flex?Who born you sef ?Tell me who is mad nowToday today we go do the smackdownShebi we go kuku enter one trouserShey you say you no go stand downOmo you go tell me who dey mad nowToday today we go do the smackdownShebi we go kuku enter one trouserShey you say you no go stand downHold me oh, hold me ohHold me oh, hold me ohI fit to Shey were gan for hereHold me oh, hold me ohHold me oh, hold me ohI fit to Shey were gan for hereFalz – “One Trouser Lyrics” Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-08-26 Previous Post: Lyrics: Harrysong ft. Rudeboy – KonnaNext Post: Lyrics: Fireboy DML – Remember Me Leave a ReplyCancel reply