Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Lyrics: FloWolf Ft Dremo & Mayorkun – On A JayMusic: The FlowolF ft. Mayorkun & Dremo – On A Jay………Dope singer “The FlowolF” Dished out fresh new song called “On A Jay” the song was futured “Mayorkun & Dremo ” Download on #VirginsMusic and enjoy it…DOWNLOAD – AUDIOLYRICSGuy help me record am….OchoOf LagosFresh!Code nameI am the FlowolfA hoo,Aya yaChorus (Mayorkun)I’m on a JayI no know weytin dey supLast night I no fit remember weytin I talk cause I was on a jayYou need make up your mind right nowKo ma lo fi lo Ku lo lo miPele Mary Kay (Pele Mary Kay)You no know weytin I talkYou need to stay on your laneYou cannot walk in my shoesI’m on a jayA hoo just imagine 2020 we still dey freshTa lo le seFlowolfOmo guys sey naso e be when Una dey start (as how?)As in everybody want this or that (Oh sey nah Kpa?)Omo nah Kpa o dem no understandSo so kill dem wan kill me since we give them Mafa Mafa o (How far?)MayorkunNo be everybody you fit replyDremoNormal p na cause who no understand no be your guyFlowolfOmo na lie the guilt trippingOmo na die like Eva don dey whineNo vex nah, how your side?DremoOmo I deyBut I don dey cause I’m on a jayBut any which wayCan’t count how many shows we don play for Inter-stateWey rest of the money promoter no go payMayorkunFor 2016 nah David house we day (ge ge)And for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge)You know the P all your P self know the Q (dey the queue)Them dey come to collect Arizo inside my room (Of lay)But we dey ball obafemi self dey play (dey play oh )DremoEverybody head no be the same oBut ma wa fun won ni nodding, Zinedine ZidaneRan wo le’ti I go tailor anybody for the gameChorus (Mayorkun)Cause I’m on a jay (A hoo)I no know weytin dey supLast night I no fit remember weytin I talk cause I was on a jayYou need make up your mind right nowKo ma lo fi lo Ku lo lo miPele Mary Kay (A hoo)You no know weytin I talkYou need to stay on your laneYou cannot walk in my shoesI’m on a jayA hoo just imagine 2020 we still dey freshTa lo le seI’m the FloWolf (A hoo)FloWolf x Dremo x Mayorkun – “On A Jay Lyrics“ Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-09-29 Previous Post: Music: Ruffcoin – By Your SideNext Post: Lyrics: Dotman – Duro Leave a ReplyCancel reply