Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Lyrics: Reekado Banks ft AttiFaya – You Dey MadAward winning talented singer, Reekado Banks returns with a brand new song titled ‘You Dey Mad‘.Recall that during the ongoing protest in Nigeria against police brutality, Reekado Banks took to his Twitter page to share his song which features Wizkid, and tagged the singer. The singer who lost his cool slammed him and called him an “Animal”.DOWNLOAD – AUDIOLYRICSAttifayaYou dey tell your neighboursSay you get 10 millionYou dey madTo those people wey dey call my phoneAnytime wey the money don showE be like you dey madYou never buy OkadaYou dey curse who drive Range RoverYou dey madDem wan show me how I go live my lifeE be like you dey madE be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)E be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)You no fit ell me sayMe I no go flenjorAreeky baby oI just dey live my life oMe I no like pressureI kill one show for another time zoneIn case you never knowI just dey stack my doeGet your own no dey bother my soulE be like you dey madYou no get one millionYou dey tell your neighboursSay you get 10 millionYou dey madTo those people wey dey call my phoneAnytime wey the money don showE be like you dey madYou never buy OkadaYou dey curse who drive Range RoverYou dey madDem wan show me how I go live my lifeE be like you dey madE be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)E be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)Who get ear make ear soMany things e don dey happenWey me no fit understand oBe like people don dey madIf I hear sayI know wan hear sayNo dey tell meNo dey whine meYou dey madDem wan show me how I go live my lifeE be like you dey madE be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)E be like dem dey mad oDem dey mad ooDem dey mad ooE be like you dey mad(E be like dem don use madness do you)Reekado Banks – “You Dey Mad Lyrics” featuring AttiFaya…Watch the Lyric Video For You Dey Mad by Reekado Banks featuring AttiFaya from the EP, Off The Record. Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-11-22 Previous Post: Lyrics: WurlD ft Kida Kudz & Cuppy – BossyNext Post: Lyrics: Tekno – Enjoy Leave a ReplyCancel reply