Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Lyrics: Rudeboy – Oga Fire Depertment Entertainment Boss “RudeBoy” From Nigeria Dished out fresh new song titled “Oga” The message on the song is clear, ‘stop election violence, no sars, end police brutality, end sars, we need honest leaders, no more corrupt leaders and we need good leaders‘. The osng was pproduced by ” Chrisstringz.” ..Now Available to Download on #VirginsMusic.comDOWNLOAD – AUDIO“LYRICS”Oh haRudy kill usWith musicEhh yahSo make dem lead usSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey go roundSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey roundVERSE 1Election don reachElection don reachIs all about what dema needAnd if they succeed and if they succeed you see say that dema greedSo why you see say bag of rice and garri just de flow anyhowCos the hunger wey dem impose on you de kill you anyhowThem forget their humanityThey show you animosityUse our diversity scatter our unityOga shey you wan make we thief de ballot box?Heh heh hehOga shey you wan make we scatter de votes?Heh heh hehOga shey you wan rule us like before?Heh heh hehSo listen attentively na under one conditionCHORUSMake you bring your daughter na she go lead usBring your mother na she go lead usWe no bi your maga you no go deceive usOga na them go lead usSo bring your daughter na she go lead usBring your mother na she go lead usWe no bi your maga you no go deceive usOga na them go lead usSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey go roundSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey round.VERSE 2Dem go chop money they set up committeeDem go send all of their children overseasDem go build hospital wey we no de seeHold amOmo na die ohhMe know me sounding rudicalWe no wan no physicalSpeaking so politicalLife is very criticalKillings don turn to cinemaChilling don turn to vigilantNa who be the criminalThem be SarsinoversOne day we go rise upThat day we go wise upEven with your pythonsAll of them go side usOga shey you wan make we thief de ballot box?Heh heh hehOga shey you wan make we scatter de votes?Heh heh hehOga shey you wan rule us like before?Heh heh hehSo listen attentively na under one conditionMake you bring your daughter na she go lead usBring your mother na she go lead usWe no bi your maga you no go deceive usOga na them go lead usSo bring your daughter na she go lead usBring your mother na she go lead usWe no bi your maga you no go deceive usOga na them go lead usSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey go roundSometime I wonder wonder wonderWhy e be say everything just dey go downWe get government dem just de slow downThe same government na dem dey round.(Afrobeat sound + Reggaeton)Rudeboy – “Oga Lyrics“ Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-10-12 Previous Post: Music: Shatta Wale – Fvck SarsNext Post: Music: Xnerich Ft. Bella Shmurda & Flykid – Day One Leave a ReplyCancel reply