Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At [email protected] ---- Thanks For Your Petronage. Seyi Shay – “Tuale Lyrics” featuring Ycee, Zlatan, Small Doctor DOWNLOAD – AUDIO LYRICSIntroIts Aladdin the DangerousAin’t Nobody Badder ThanIts your boy Ycee (one)Yo!Seyi ShayShout-out for my people wey sabiShout out to the people wey dey hustle in the streetShout-out to the person wey dey make my song dey Hit ooShout-out to that mama wey dey hustle in the street(Gbes!)Shout-out to the people wey sabiShout-out to the brother wey dey hustle in the streetShout-out to the chairman wey dey make my song dey hitOh! I Tuale for youOne Tuale for youOya da dem say me I no go try to hustleMake I workDem say me I no go fit to make am see me nowOya, wetin dey do you oooOya pekele pekeleArugbo je gbe seTalo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo)Why why you dey shook your mouth for my own hustle oooWhy you dey put your reggae for my own blues ooo Tokini tokini ton ton rigi agbala je fuPaburakata furo nini wo lalaMilolo egbaThat’s the voice of the streetsThat’s the voice of the streets[Chorus]Oya na, Tuale for my people wey sabiTuale for the person wey dey make my song dey HitTuale for the baba wey dey hustle in the streetTuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana naTuale for my people one time moreGbosa for my people two time moreShout hallelujah one time moreShout hallelujah one time moreAin’t Nobody Badder ThanYceeShout-out to the daddy and the mummyThree gbosa shout-out to Wayne Knight everybodyShout-out to awon temi ni gboro won shi ma gbo miAnd no be by my powerBaba God iwo lo shomi(shomi)Shout-out to the fans showing loveYou give me life you knowShout-out to the haters wey dey dissWey dey daft to flowWent from overlook to overbookYou know how long it tookI write the verse, I murder hookYou bring the beat you sabi cookShout-out to the girls tryna wife the manShout-out to the hot producers wey ignite the jamBaba God na you wey certify the planShout-out to the man with guapp bigger than that rubber bandZlatanShout-out to the bloggers wey dey try to bring me downMake una stop am IEma dan where I dey e no dey frownStarted from the bottom omo Ikorodu I stanTi ba make eh shoma bami ya photoJe kin gboranNa me know wetin I see before things start to dey rosyOlofo ni everybody lori InstagramYou are too nosyIf you no get money na problemIf you no get money serious problem oooHain hainOmo Better, omo ton so, Omo Iya TeacherSmall DoctorShout-out to GodShout-out to Iya TeacherShout-out to the streetAwon lo n ko mije Bi pizzaHain awon lo n ro orin miAwon lo n gbo orin miToba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor)Nobody die, I say nobody scatterEnemies go fry dem go gbes bi ti jagaHain hain call me small doctorAgbewe je oganlaAlaafin omo better omo ton so omo iya teacherHainSeyi ShayTokini tokini ton ton rigi agbala je fuPaburakata furo nini wo lalaMilolo egbaThat’s the voice of the streetsHain! That’s the voice of the streets[Chorus]Oya na, Tuale for my people wey sabiTuale for the person wey dey make my song dey hitTuale for the baba wey dey hustle in the streetTuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana naTuale for my people one time moreGbosa for my people two time moreShout hallelujah one time moreShout hallelujah one time moreOne time more uuuuhh ahNanana nanana…Yo!Its STGSeyi Shay – “Tuale Lyrics” featuring Ycee, Zlatan, Small Doctor Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: [email protected] Or Whatsapp +2347050278444 . Follow Us On Soicial Media here 2020-08-20 Previous Post: Music: DJ Cuppy ft Julian Marley & Sir Shina Peters – 54Next Post: Music: Blaqbonez – Big Brother Leave a Reply Cancel replyYour email address will not be published. Required fields are marked *Comment * Name * Email * Website Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.