Lyrics: Kizz Daniel – Flex


Welcome To VirginsMusic.Com --- For Your Music | Video | Dj Mixtape | Free Beatz | Advert & Comeddy Skit Uploading In This Website Contact Us At +2347050278444 Or Email Us: At VirginsMusicMedia@Gmail.COM ---- Thanks For Your Petronage.


KIZZ DANIEL, THE TALENTED SINGER COMES THROUGH WITH A BRAND NEW SINGLE TITLED “FLEX” AND WE TOTALLY LOVE THIS BRAND NEW SINGLE.The lovely new single has an amazing vibe and we totally love the vibe shared on the single which is already a hit single.

DOWNLOAD AUDIO

LYRICS

Yebo!

Verse 1

Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babe? (Yes)
Babe from UK
Shey won ma le mi lole (No!)
Timba fa gobe (No!)
Can I touch any kele
Kele to ni ikebe

Island boys (Yes)
Wey dey carry boys (Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni gbonla
Vado lo ni vibes
Fela lo ni shrine

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Yebo!
Vado Osha VADO
Vado ma pami nau
Vado ma pami nau

It’s A vibe

Verse 2

Say my life just dey sweet (Yes)
Be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My homies are razz. my homies are bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl (Yes)
Where you dey?’
Girl I’m in the mood
Make I show your place
I don’t know how to party but I learn from padi who never to be caught unfresh

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body
See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Ka ya owo fun won
Vado No. 1

Flyboy I.N.C presents the official lyrics video for “Flex” by Kizz Daniel… Lyrics video by Poka, Enjoy!!!

Promote your music with us at a very affordable rates. For any of your desired packages, contact us via Email: VirginsMusicMedia@gmail.com Or Whatsapp +2347050278444 .

Follow Us On Soicial Media here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *